Who is abiola
Your current browser may not support copying via this button. Subscriber sign in You could not be signed in, please check and try again. Username Please enter your Username. Password Please enter your Password.
Forgot password? Don't have an account? Sign in via your Institution. You could not be signed in, please check and try again. Sign in with your library card Please enter your library card number.
June 12 Presidential elections election na di first afta di military coup for Nigeria. Nigeria bin dey run two party system dat time.
International and local observers bin declare di June 12 election as di freest and fairest of dem all, But e no come to reality.
Di events wey happun wey make am so, wetin hapun afta and di impact e get on Nigeria and im democracy na something wey don form a major part of Nigeria history and sometin wey go ever make June 12 a very special and painful day for some. Even though international and local observers declare say di election na di freest and fairest, di military Head of State Ibrahim Babangida den cancel di election ontop allegation of wuru-wuru and mago-mago.
Di election wey dem cancel cause palava and Babangida step aside on August 27, Afta im declaration, dem begin find am ontop accuse of treason and under di command of General Sani Abacha, dem finally arrest am on June 23, Dem detain Abiola for four years, tori be say aside from di Bible and Qur'an, im no get any source of info of di outside world.
Abiola die on July 7, , di day dem suppose release am from detention. Abiola na ogbonge businessman, publisher and politician and wey come from Ogun State South West of Nigeria. He make im money and gain popularity through various enterprises, wey include communication, oil and gas.
MKO bin first run for presidency for wen a military coup d'etat overthrow di second republic sitting, President Shehu Shagari, to install Muhammadu Buhari as military leader and election no later hold. One political analyst, Damilola Agbalajobi bin write for one of her article for 'the conversation' say at dis time for wey Abiola first run for presidency, "Nigeria bin dey endure a great deal of political palava and e don dey happun since im independence for Na di north hold political and military power.
MKO Abiola later return for to run for di second time and despite say e dey popular and large number of pipo come out to vote for am during dat election, di military leader den, Gen Bababangida, cancel di election. Dis year go mark di fourth year wey di kontri go mark democracy day on June 12 since president Muhammadu Buhari change di date for from May 29, to honour di winner of di June 12, democratic election, late Chief Moshood Kashimawo MKO Abiola plus im running mate, Baba Gana Kingibe.
Before now, di South Western states of Nigeria dey always mark the day as 'Abiola day' to remind themselves of how di military deny di region - since MKO na from South West A free and fair election for On July 11 the autopsy team reported Abiola had died of heart disease. Copyright Encyclopedia Britannica Inc.
ISBN To Become a Political Scientist. Today's Articles People, Locations, Episodes. Tue, Previous Story. Next Story.
0コメント